Versuri Flu
cauta dupa cuvant:
cauta dupa categorie:
artisti
albume
cauta dupa litera:
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

INFO - DEM BOBO

Dem Bobo

de Femi Kuti / an -

VERSURI - DEM BOBO

Verse 1

Yesterday, Dem tell us sey,

Sey today, na we go gain

So we struggle, suffer dey,

For this new democratic change

But the truth of the matter be sey,

Dem disguise another way

To continue their crooked ways



Oh Yes! Dem bobo!



Chorus

Dem bobo your mama!

Dem bobo your papa!

Dem bobo your mama!

Dem bobo your papa!

Dem bobo your grandmama!

Dem bobo your grandpapa!

Dem bobo the market women!

Dem bobo you journalist!

The human right activists!

In the name of DEMOCRACY!

Dem bobo your mama ahahaha ahaha!



Verse 2

For tomorrow, they make us wait

Then again, we wait in vain

So many troubles in the rain

To make this a proper mighty change

But the truth of the matter be sey,

Dem disguise another way.

To continue their crooked ways



Repeat Chorus

nume: email:
introduceti linkul youtube aici:
introduceti codul din poza alaturata
pentru verificare

0 COMENTARII MELODIE - DEM BOBO

ADAUGA UN COMENTARIU
nume: email:
introduceti un titlu pentru comentariu:
introduceti comentariul aici:
introduceti codul din poza alaturata
pentru verificare
Pentru a posta un comentariu trebuie sa completezi intregul formular de mai sus cu date reale. Orice camp completat cu date eronate va atrage descalificarea completatorului.
CELE MAI CAUTATE